LYRICS | IYANYA- HOLD ON August 29, 2017 by LyrixKyrix Entertainment 1 Oh girl I know how you dey feel That kind feeling you dey feel Na the same way wey I dey feel But we no come sure if it be real I know you wan chop banku Boy I need beloma daku Honey it’s a critical situation Very tempting association Chukwuma, Rebeka, Eugena she thief your man And if person fit to take your man I’m sorry to say that he is not your man Wetin be your own be your own If no be your own Leave am alone We take it one step at a time We go get there some where some how Hold on When e enter You go feel am Make you no rush this girl Hold on When e enter You go feel am Hold on When its inside You go feel am Make you no rush this girl Continue reading → Share this:Click to share on Facebook (Opens in new window)Click to share on Twitter (Opens in new window)Click to share on WhatsApp (Opens in new window)Click to share on LinkedIn (Opens in new window)Like Loading...